Jump go content

Skip go table of contents

Wetin Dey Part 4

Wetin Dey Part 4

This part talk about Joseph, Job, Moses, and Israel people. All of dem bear the many wahala wey Satan give dem. Some of dem suffer for wetin dem no do, some go prison, some turn slave and some of their family people even die. But Jehovah protect dem no matter wetin happen. If you be papa or mama, help your pikin see how all this people wey serve Jehovah take continue to get strong faith even if dem suffer.

Jehovah punish Egypt people ten times to show sey e get power pass all their gods. Help your pikin see how Jehovah don take protect im people before, and how e take dey do am today.

FOR THIS SECTION

One Slave Wey Obey God

Joseph do wetin correct, but e suffer well well. Why?

Jehovah No Ever Forget Joseph

Even if sey Joseph no dey with im family, God show sey e dey with am.

Who Job Be?

E worship Jehovah even when things hard for am.

Na Jehovah Moses Worship

When dem born Moses, e no die because im mama get better plan.

The Bush Wey Fire Dey

Why fire no burn the bush?

The First Three Things Wey God Take Punish Egypt

Pharaoh bring wahala for im people because e too stubborn to do wetin God talk.

The Next Six Things Wey God Take Punish Egypt

How this things wey God take punish Egypt take different form the first three?

The Last Thing Wey God Take Punish Egypt

This thing wey God take punish Egypt people pain dem well well, sotey Pharaoh wey dey make mouth let dem go.

The Miracle Wey Happen for Red Sea

Pharaoh survive the ten things wey God take punish Egypt, but e survive the miracle wey God do?