Jump go content

Skip go table of contents

Wetin Dey Part 5

Wetin Dey Part 5

Two Months after Israel people cross the Red Sea, dem come reach the mountain wey dey Sinai. Na there Jehovah for make agreement with dem sey dem go be special people. Jehovah protect dem and e give dem everything wey dem need. E give dem manna chop, clothe wey no dey tear, and better place wey dem go stay. If you be papa or mama, help your pikin know why Jehovah give Israel people Law, the tabernacle, and people wey be priest. Help dem see sey e good well well to dey do wetin dem promise, dey bring their body down and continue to hold Jehovah tight.

FOR THIS SECTION

Israel People Promise Jehovah

Israel people promise Jehovah when dem dey the mountain wey dey Sinai.

Dem No Do Wetin Dem Promise

As Moses go take the Ten Commandment, the people do bad thing.

Tabernacle​​—Place Wey Dem for Dey Worship God

The ark of the covenant dey this special tent.

Twelve People Wey Hide Go Look Canaan

Joshua and Caleb different from the other ten people wey hide go look Canaan.

Dem Challenge Jehovah

Korah, Dathan, Abiram, and 250 other people no gree believe sey na Jehovah choose Moses and Aaron.

Donkey Wey Talk

The donkey see who Balaam no fit see.